Your Text/Link/Code

+ f p _ x
BOOKMARK IWAHP..
JARBMKOPERA


+ f p _ x
BOOKMARK IWAHPYN.LT
JARBMKOPERA


This site
Iwahp
"Always post Wizywap.com.ngon your Facebook, twitter and 2go status! If you love IWAHP¤ and enjoy unimited downloads here!!
DESINEDBY BRAVEBOG
EYMAN aka IFEOLUWA
Welcome Dear Guest!!!
»IWAHP Forum
wizywap.com.ng lol.... One word for akpos | Jokes | Entertainment - Iwahp forum
* OluwaTofunmi Guy 1: Bros, abeg borrow me your
phone
to call my girlfriend, I no get credit
now.
Guy 2: No problem, just do quick
(hands phone to friend)
Guy 1: Thank you guy. (dials
girlfriend's
number, makes a quick phone call
and then returns happy and excited)
Guy 1: O boy, this your phone na correct
phone oh, shebi na bb?
Guy 2: Yes oh, na blackberry smart
phone.
Guy 1: Kai, no wonder dem dey call
am 'smart phone', the phone too know
something, you believe say as I type
my girlfriend number for your
phone come dial am, the thing show
the number as 'My love', how your
phone use know say na my girlfriend I dey call na only God
know; chei,
this your phone smart no be small!
One word for 'Guy 1'?
a. Ode
b. Learner c. Mufu
d. Olodo rapata
e. Others (specify)
.
2016-09-04 18:18 · (0)
* Samystick * OluwaTofunmi e. Blindfolded.
2016-09-06 06:24 · (0)

Online: Guests: 1